Rema – Reason You, Lyrics and MP3 Download

Rema - Reason You

Rema - Reason You

Rema – Reason You! Rema has released his first singles of the year 2023, one of which is titled – Reason You. 

Enjoy the lyrics below and download MP3

Rema – Reason You Lyrics

Another banger

Oh omo won

Are you taken or are you available?

Girl I no dey whine you

If to say I no see anything in you

I no go reason you, I no go reason you

I no go reason you, I no go reason you

I no go reason you, I no go reason you

You dey heat my processor

Shey na you wey dey shift my heart and my medu?

Tell me what can I do

If to say I no see anything in you

I no go reason you, I no go reason you

I no go reason you, I no go reason you

I no go reason you, I no go reason you

Odé n kpemi lomogo

I don turn laughin’ stock to my friends

Say superstar boy like me

For one girl I just dey fool myself

You are special to me

I no fit reason you lеss

You dey shack me like pami

From thе day wey I see you

Melanin shining

I love that dress and the person in it

In my feelings

Oluwa gan sef deserve credit

Omoge, anything you want

I go give you like say I be genie

And the way you dey move

E be like say you get boyfriend

I say make I ask you

Oh omo won

Are you taken or are you available? (You available-ooh)

Girl I no dey whine you

If to say I no see anything in you (Anything in you)

I no go reason you (I no), I no go reason you

I no go reason you, I no go reason you (I no)

I no go reason you, I no go reason you (Eh, eh, eh, eh)

You dey heat my processor

Shey na you wey dey shift my heart and my medu? (Mhm)

Tell me what can I do

If to say I no see anything in you

I no go reason you (Ayy), I no go reason you

I no go reason you (I no), I no go reason you (You-ooh)

I no go reason you, I no go reason you

Girls dey find me unto globally

You see me first hand and you no kolobi

The thing dey muzz me

And you dey vex for men ’cause her ex dey toxic

Girl I’m sorry on behalf of everybody

Shey na money, take am baby kilokanmi

Melanin shining

I love that dress and the person in it

In my feelings

Oluwa gan sef deserve credit

Omoge, anything you want

I go give you like say I be genie

And the way you dey move e be like say you get boyfriend

I say make I ask you

Oh omo won

Are you taken or are you available? (You available-ooh)

Girl I no dey whine you

If to say I no see anything in you (Anything in you-ooh)

I no go reason you, I no go reason you

I no go reason you (Yeah), I no go reason you (Yeah)

I no go reason you, I no go reason you

You dey heat my processor

Shey na you wey dey shift my heart and my medu? (Heart and my medu-ooh)

Tell me what can I do

If to say I no see anything in you

I no go reason you, I no go reason you

I no go reason you, I no go reason you

I no go reason you, I no go reason you

Rema – Reason You MP3 Download

 Download Audio
 

CHECK OUT:

Rema Calls Out Those Who Are Envious Of His Success

Rema Calls Out Those Who Are Envious Of His Success

Rema’s latest single – Alien

About Francis Onyema

Francis Onyema is a passionate writer, blogger and digital marketer.

View all posts by Francis Onyema

Leave a Reply