Burna Boy – “20 10 20” [Audio & Lyrics]

Burna Boy 20-10-20 Lyrics

Burna Boy has announced the release of his latest song – “20 10 20”. The release of the song was no doubt inspired by the Lekki carnage of 20th October, 2020, Burna Boy – 20 10 20 is indeed an emotional tribute to Nigerians who paid the price for fighting against police brutality at the cost of their lives.

On 20th October, 2020, peaceful protesters against police extortion and brutality gruesomely murdered by forces of the Nigerian Military at the Lekki Toll-Gate.

20 10 20 by Burna Boy is more than just tributes to the fallen heroes of our land, it will preserve the memory of the carnage that happened that night at Lekki  for posterity and historical sakes.

Burna Boy20-10-20 Lyrics

Shey you never hear
About the things wey happen there
Abi your eye never clear?
Mankind so wicked
Lets talk about my government
Open your mind and your ears
Wetin happen?
Shey na jazz o?
Make my people suffer suffer
All their nyanshes, don dey open,
Everything don scatter scatter

20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

The Chief Of Staff, the Commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA

All your atrocity
All of your corner corner
Make all the DEADBODY disturb you for your dream

The money wey you thief yapa for your Aza (aza, aza)
You don turn our graduates to common beggars
All the book them go no matter
Cuz you no go get job if you no know godfather

The Chief Of Staff, the Commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA

All your atrocity
All of your corner corner
Make all the DEADBODY disturb you for your dream

20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

We give them many chances, Dem FAIL my people
And When we cry for justice, Them kill my people
Walahi ALL of YOU
Their lives are on you
We no go ever forget all the youths
Wey die for TOLLGATE

The Chief Of Staff,
IJOBA, IJOBA

Aiiyii Aiiyi runaway my eyes
Aiiyii Aiiyi runaway my eyes

The Chief Of Staff…

(Protesters voices and military gunshots)

About Francis Onyema

Francis Onyema is a passionate writer, blogger and digital marketer.

View all posts by Francis Onyema

Leave a Reply