DJ Neptune – GAZA Ft Patoranking, Lyrics and Mp3 Download

DJ Neptune - GAZA Ft Patoranking

DJ Neptune - GAZA Ft Patoranking

DJ Neptune – GAZA Ft Patoranking!; Marking the release of the highly awaited “DJ Neptune – Greatness 2.0” album, the highly sought after Disc Jockey has dropped a special surprise for music lovers worldwide; a dance floor banger titled “Gaza” featuring Patoranking.

‘Gaza’ is a feel good tune with a dose of club sound to make every party goer fall in love with it immediately.

With production from a major force of the new school Yung Willis, DJ Neptune is equipped with the most up-to-date high quality party banger to get you in the mood anytime.

DJ Neptune – GAZA Ft Patoranking Official Video and Mp3 Download

 Download Audio
 

DJ Neptune – GAZA Ft Patoranking Lyrics

Every time I come around
Girl dem a show me love
Anytime I boogie down
The girl dem wan set it off
Who get money na hin be the man
Who dey make the people discuss
Onyeoma jagaban
Yes make you report

Follow me to Gaza
Gaza , Gaza , Gaza
Follow me to Gaza
Gaza , Gaza , Gaza
Oya wey the Ganja
Ganja , ganja , ganja
Push up on the lighter
Lighter , lighter , lighter

Udeme na my best friend pankololo
I just wan siddon dey shack kololo
No time to dey waste time jastololo
Gbedu wey dey burst brain Neptune jogodo
Madness dey for the dance floor
Sweet girl wey dey whine say she want more
COVID no dey fear native doctor
Somebody go tell Kate Henshaw e choke
My mandi e restrict my airflow I panji
You give me 20 na still shandi
Nkechi dey whine am till 2,30
Fire take am go higher
Plenty chikala want my bulala
Send me your aza block me for plaza
If you want am follow me go Gaza

Follow me to Gaza
Gaza , Gaza , Gaza
Follow me to Gaza
Gaza , Gaza , Gaza
Oya wey the Ganja
Ganja , ganja , ganja
Push up on the lighter
Lighter , lighter , lighter

Every time I come around
Girl dem a show me love
Anytime I boogie down
The girl dem wan set it off
Who get money na hin be the man
Who dey make the people discuss
Onyeoma jagaban
Yes make you report

Follow me to Gaza
Gaza , Gaza , Gaza
Follow me to Gaza
Gaza , Gaza , Gaza
Oya wey the Ganja
Ganja , ganja , ganja
Push up on the lighter
Lighter , lighter , lighter

READ ALSO 

Magixx – Magixx EP [ 5 track debut EP]

Oxlade – Eclipse the EP, stream and download MP3

Chekz – Confession, MP3 Download and Artist Profile

 

Exploit – Original God, MP3 Download

WurlD -Stamina, Lyrics and Mp3 Download

 

About Francis Onyema

Francis Onyema is a passionate writer, blogger and digital marketer.

View all posts by Francis Onyema

Leave a Reply