Frikiboy Ft Lyon – In Love (Mp3 Download)

Frikiboy Ft Lyon – In Love (Lyrics)

Frikiboy flex life ooo respect

Okay

Am in love oh×7

Sha×3

Am in love oh oh oh

My baby look at me different oh

Na you wey dey make me feel different oh

You making me regain my full strength ooh

Omalicha girl you too fine oh

Oh my baby look at me different oh

Na you wey dey make me feel different oh

You making me regain my full strength ooh

Omalicha girl you too fine oh

Baby na only you wey dey take me go far

Say my love for you go be forever

Anything she wants I go buy am for my lover

If you were the alcohol baby girl I go shack it all nothing go fit sweet pass banana for monkey sight oh na you be the paracetamol wey dey  

cure my headache abeg make them leave you

You fine jowoh

Am in love oh ×19

Am in love oh oh oh

Oh my baby look at me different oh 

Na you wey dey make me feel different oh 

You making me regain my full strength ooh 

Omalicha girl you too fine oh

Oh my baby look at me different oh 

Na you wey dey make me feel different oh 

You making me regain my full strength ooh 

Omalicha girl you too fine oh

Am in love oh ×17

Am in love oh oh oh 

You be d apple of my eyes nor allow worm eat d apple

If na u be eve I for eat like seven apple if I nor get for your matter I fit borrow for LAPO

You are my everything baby I nor go let you go

Into my heart u light it up and u remove d darkness

Na u be d one I go drink for I go highness

Oh God this girl she blow my mind she Highness 

Na she be d one I go call my royal highness

U be my pain killer

My joy giver

My every now I nor go let u down

Look into my eyes u will see d love I feel I too love You baby I nor fit let you be

Am am In love with my bestie

She pure me anointing 

Where they is darkness she go turn am to lightly

Na she be d one I go sing and I go dance for 

Anything she want I ready to kOR KOR

Oh my baby look at me different oh

Na you wey dey make me feel different oh

You making me regain my full strength ooh

Omalicha girl you too fine oh

Oh my baby look at me different oh

Na you wey dey make me feel different oh

You making me regain my full strength ooh

Omalicha girl you too fine oh

Am in love oh ×12

Download MP 3: Frikiboy Ft Lyon – In Love

 Download Audio

About Francis Onyema

Francis Onyema is a passionate writer, blogger and digital marketer.

View all posts by Francis Onyema

Leave a Reply